Monday, March 15, 2010

Know the lyrics

Title: Gongo Aso
Album: Gongo Aso
Genre: Naija
Year Realeased: 2007

INTRO
Yeahhhh
I'm back at y'all (2x)

CHORUS
Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

VERSE 1
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey i dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo [nloooo]
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo [nloooo]
Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make u shack scordi
Make your eye dirty
From now till eternity

REPEAT CHORUS

VERSE 2
You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
kin ma jaiye ori mi before i play lotto
No be me
You know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra's bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
aiye a gbo
oorun a mo
Gongo aso [you know]

REPEAT CHORUS
[lyrics from www.niglyrics.com]

VERSE 3
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso, my personality no matter at all
Gongo aso, otiso, all i want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if i buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi
Eje kin saye mi
Eje kin jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi

REPEAT CHORUS (x2)

OUTRO
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
e juru
9ice, u no understand
Bebe nlo (echo out)

No comments:

Post a Comment